Bamenda Man
A wan tell you about the Bamenda Man
Da grand wey dem look yi one fo ninety four day wan open ntang e instead look stronger
Da grand wey sound for gun and bomb don turn na yi lullaby
Da grand wey e no say fo something fo happen, e get for be de one fo make am make e happen
And when e look like say e dey down like nothing, know say e di plan something
Da grand wey believe say no man no get right pass some man and no man no get right fo take some man e own life
Make a yarn about the Bamenda Man
Da mami wey e don lost e only pikin, but di still fight make other mami dem no loss their own
Da mami wey e di sacrifice all yi comfort fo e family and community for tanap strong
Da chick wey, no matter how many time dem disappoing or chakara her heart she still believe in the goodness of mankind
Da girl wey e no get time fo chew chew chew, but empowers herself, family and community every day
Bamenda man na
Da grand wey e no say thing wey e no fine for you no fine for all man
Da grand wey e believe say fo fight to protect de weak and vulnerable na yi duty
And till e die e go di work fo raise this city
A be Bamenda man
Who be you?
Listen to the audio now!!!
https://drive.google.com/file/d/1kl8VgFgSTQgfDAHbmbyh7NaGT5HRZeGD/view?usp=sharing