Maa no hear!!!
You say I am cursed race
Living in a cursed place
Battered by sins of my forefathers
Suffering from the sins of my pasts
But how
Es ce que na me be tie human being Dem Leke goat do neck, drag am Leke cow for street
Es ce que na me be trowey human being Dem inside wata Leke dorti for fish for chop
Es ce que na me be di nack a fellow human being with big plank Leke say blood no di flow for e skin
Es ce que na me be take ruler draw long line separate brother them, sister Dem, family Dem with no conscience
Es ce que na me kill millions of people Dem wetti aromic bomb Dem
Es ce que na me decide fo destroy people their history, then take the small one wey remain go put am for meseum di make ma dough dey
Es ce que na me di collect pipo their minerals and treasure then di give back crumbs in the name of charity or helep
Maa no hear that thing again
So de pipo wey kill innocent pipo nova get punishment, na only me deserve am eh?
So the pipo wey enslave fellow human being them for hundreds of years no deserve punishment na only me eh?
So de pipo wey carry my glorious past go lockam for meseum fo their payee no deserve punishment too eh?
Wandas
Wetti me a don ever do wey pass their own terrible thing dem noh?
Es ce que a don Eva boleee innocent pipo?
Es ce que a don ever tif people their history?
So if this guy Dem di progress wetti all their bad past Dem, me too a no fit eh?
Maa no hear